Omo people dey enjoy o, better dey think about your life.
Talk to y'all later my babe say make I comot cloth climb bed now now ?
Omo all the memes wey person Dey post for fun don Dey happen o ??
Roses are red, Violets are Kini kan, Na lie na sleep me I wan sleep with you o ???
Person wey give me number yesterday say she dey sell clothes online, Na nyash she dey shake since yesterday for status, I no see Polo buy o
E get the kind highness you go high, you go dey fear to sleep make you no die from there ?
As you say na people boyfriend you wan Dey knack abeg no forget me o
My own na to carry my phone post wetin I like. Weda e make you vex or craze e nor concern me.
You see that energy of talking too much, e no dey my body again.
PLEASE don't lead me on if l'm not who you really want.