Make una free Portable o. Even Politicians wey dey steal our money, una no dey treat them like this.
might get called the bad guy for pointing this out but the love y’all swore to show Falz is not reflecting in his… h
izkid just called Davido “my brother” ?❤️ My favorite ship is back!! Wahala for who still dey hate o h
Na people like Portable fit handle Nigerian Police. Police wey dey harass everybody, e reach Portable turn na him dey harass them ??